
Abuja, Nigeria – E be like say Abuja go soon balance like Dubai as FCTA don sign MoU with MAG International Links Ltd to develop City Walk Abuja. Dis land go cover 200 hectares, and if you sabi Dubai City Walk, then you fit guess wetin dem dey plan…
Read More