Na serious gist dey ground as two popular entertainment figures for Nigeria and abroad don reveal say dem dey battle stage 4 cancer. For Naija side, Blessing CEO, wey be controversial relationship expert and media personality, don open up say cancer don catch her. For American side…
Read More