Wahala no dey finish for Naija entertainment scene. Grammy-winning Afrobeats star Burna Boy don land him mama for serious prayer session after him swear with her name during live-stream wey later backfire. The whole gist start when Wizkid drop allegation for X, say Burna Boy and him ten-man crew beat popular disc jockey DJ Tunez […]
The post Burna Boy Mama Turn Prayer Warrior After Son Swear With Her Name For DJ Tunez Matter appeared first on NNN…
Read More